TalkGlitz Archive Today’s stories

AudioNaija

Burna Boy - 23

23

Song by Burna Boy
Produced bySkread
Album:Twice As Tall
Released:14 August 2020

This serves as the tenth track on Burna Boy's latest album, 'Twice As Tall'.

On the song produced bySkread, Burna Boy explains why music makes him feel like 'Jordan' - a baller in the game. Of course, the song got its title from Jordan's famous jersey number, 23.

Lyrics:

[Intro]
The music make me feel I be Jordan
Now I understand why them say aiye gbon gan
Nkan ti mori
Olun mi o so tan
(Woro si woro)

[Chorus]
The music make me feel I be Jordan
(Woro si woro)
(Koro ki koro)
Now I understand why them say aiye gbon gan
(O boy e plenty for my mind you go jisoro)
Nkan ti mori
Oloun mi o so tan

Many, many listening
Holy water pon my head and my feet
(Jen ri owo loke)

[Verse 1]
Gongo aso
Aye a gbo
Don't gock on
Then come dey doubt am
So what's the jargon
It's a mad one
Roll a loud one
Record my album
Don't address anyone
But rather I have
And I've been working
No go do like say I don't deserve am
You fear me sef
Me no fear no one

[Pre-Chorus]
Because the rhythm e plenty gani
Please give me plenty money
Hypocrite plenty gan
Wey dey pretendi gan ni
Let's just find them for me
Them ah identical to the devil gan ni
I dey see them
Won po bi
But emi kilokanmi
I go be all I can be
Oluwaburna ma pami

[Chorus]
(Woro si woro)
The music make me feel like B Jordan
(Woro si woro)
(Koro ki koro)
Now I understand why them say aiye gbon gan
(O boy e plenty for my mind you go jisoro)
Nkan ti mori
Oloun mi o so tan

Many, many listening
Holy water pon my head and my feet
Anyone try me
Them go Gboro si gboro

The music make me feel like B Jordan
(Woro si woro)
(Koro ki koro)
Now I understand why them say aiye gbon gan
(O boy e plenty for my mind you go jisoro)
Nkan ti mori
Oloun mi o so tan

Many, many listening
Holy water pon my head and my feet

[Verse 2]
Woihh
Them ah talk what they can't prove
What them can't prove
Cos them want to taste out my food
Gave you my food
Then you talk say I chance you
Try to pick a picker man up
God pass you
Feels like I'm coming from my angle
Where your vibe at
Come fuvk up the cycle
Come in circle
Ain't no telling what I might do
While you make me
Make me beg that paper man slide through

[Pre-Chorus]
Because the rhythm e plenty gani
Please give me plenty money
Hypocrite plenty gan
Wey dey pretend gan ni
Let's just find them for me
Them ah identical to the devil gan ni
I dey see them
Won po bi
But emi kilokanmi
I go be all I can be
Oluwaburna ma pami

[Chorus]
(Woro,woro)
The music make me feel like B Jordan
(Woro si woro)
(Koro ki koro)
Now I understand why them say aiye gbon gan
(O boy e plenty for my mind you go jisoro)
Nkan ti mori
Oloun mi o so tan

Many, many listening
Holy water pon my head and my feet
Anyone try me
Them go Gboro si gboro

The music make me feel like B Jordan
(Woro si woro)
(Koro ki koro)
Now I understand why them say aiye gbon gan
(O boy e plenty for my mind you go jisoro)
Nkan ti mori
Oloun mi o so tan

Many, many listening
Holy water pon my head and my feet
(Jen ri owo loke)

[Outro]
Gongo aso
Aye a gbo
Don't gock on
Them come dey doubt am
So what's the jargon
It's a mad one
Roll a loud one
Record my album
Don't address anyone
But rather I have
And I've been working
No go do like say I don't deserve am
You fear me sef
Me no fear no one

More from Audio

Audio

Burna Boy ft. Stormzy - Real Life

Real Life Song by Burna Boy Featured artist: Stormzy Produced by Telz & Mario Winans Album: Twice As Tall Released: 14 August 2020 'Real Life' is the fifth track from Burna Boy's Twice As Tall album and it was…

Audio

Burna Boy ft. Chris Martin - Monsters You Made

Monsters You Made Song by Burna Boy Featured artist: Chris Martin Produced by LeriQ Album: Twice As Tall Released: 14 August 2020 Self-proclaimed African Giant, Burna Boy has stepped out again saying he's Twice As Tall…

Audio

Tiwa Savage - Koroba

Koroba Song by Tiwa Savage Produced by London Album: Celia Released: 6 August 2020 Afrobeat queen, Tiwa Savage is out with a new song titled "Koroba". On the London-produced track, Tiwa delivers a danceable sound with…

Audio

BOJ ft. Davido, Mr Eazi - Abracadabra

Abracadabra Song by BOJ Featured artists: Davido, Mr Eazi Produced by Genio Bambino Released: 7 August 2020 It's BOJ On The Microphone again and this time, alongside DMW's Davido and Mr Eazi on the music joint titled…

All Audio stories August 2020