TalkGlitz Archive Today’s stories

AudioNaija

DJ Tunez ft. Omah Lay, Adekunle Gold & Wizkid - Pami

Pami

Song byDJ Tunez
Featured artists:Omah Lay, Adekunle Gold & Wizkid
Released:14 August 2020

Nigerian disc jockey and producer, DJ Tunez dished out a new dope single dubbed,“Pami”.

On the new record, “Pami” DJ Tunez teams up with Starboy record boss,Wizkid, and Nigerian buzzing fresh artist, Omah Lay who delivered as usual, alongside AG babyAdekunle Gold.

Lyrics:

[Intro]
Pami ehh
Pami wowuu oh

[Omah Lay]
Pami oh, pami oh
Only Wizzy baby be your daddy oh, daddy oh hm hmm
Because me I no get time, pami oh hm hmm
Baby don’t kill my vibe, pami oh

[Wizkid]
Shey we go make am till the morning?
Omalicha je ka fun e ni love, je ka soro dale (mo gbe o)
If you do am make we surfree now
Cos all my money I go give titi lai lai
A ma shaye oh (Mo gbe o, woowuwoh)

Ebelebe oh, (woowuwoh)
Say your love is so insane oh, (Woowuwoh)
Na only you wey fit tame o, this my head wey dey crase oh
Baby girl for you I mad all the time oh
Dem no fit quench our flame oh
I’m now free to let you know say
Say na you I want and I’m loving the things
That you dey make me do now

Go shawty, don’t treat me like a fool now, oh baby
Baby girl I don be you now, go shawty oh
Na me be one for you now
Say every morning, every night
Everyday, oh my baby

Pami oh, pami, pami, pami
O fe pami oh, pami, pami oh, Pami
O pami, pami, pami, pami oh
O fe pami oh, pami, pami oh

[Adekunle Gold]
Mesaynosayno
Somebody call the po-po, (po-po)
I want to report a murder case, (murder)
Somebody call the po-po on my baby oh
One man down on the love highway
(oh no)

Kini ma shey oh, omo dudu fe pami oh
Look what you done to me
Look what you done to me oh why, oh why
Somebody call the po-po, (po-po)
This love e go make me commit oh
My baby, do me tender olomi oh

Pami oh, pami, pami, pami oh
O fe pami oh, pami oh, pami oh, Pami
(AG baby is your baby)
O pami, pami, pami, pami oh
O fe pami oh, pami, pami oh

[Omah Lay]
Girl Your love turning overdose
One shot only I have to go
I get high when my life is slow
Cos up there it just feels like home
Everywhere marama oh
No time to check calendar
No time, you can’t kill my vibe oh
You can’t kill my vibeee ohhhh

[Chorus]
Pami oh, pami oh
Only Wizzy baby be your daddy oh, daddy oh hm hmm
Because me I no get time, pami oh
Baby don’t kill my vibe, pami oh

Watch on YouTube

More from Audio

Audio

Fireboy DML ft. Wande Coal - Spell

Spell Song by Fireboy DML Featured artist: Wande Coal Produced by Pheelz Album: Apollo Released: 20 August 2020 Finally, Fireboy DML's Apollo album is out today, and here is one of the most anticipated songs from the…

Audio

Burna Boy - Bank On It

Bank On It Song by Burna Boy Produced by JAE5 Album: Twice As Tall Released: 14 August 2020 "Bank On It" is the fifteenth track on Burna Boy's Twice As Tall album. Oluwaburna spits fire again on this song as he declares…

Audio

Burna Boy ft. Stormzy - Real Life

Real Life Song by Burna Boy Featured artist: Stormzy Produced by Telz & Mario Winans Album: Twice As Tall Released: 14 August 2020 'Real Life' is the fifth track from Burna Boy's Twice As Tall album and it was…

Audio

Burna Boy ft. Chris Martin - Monsters You Made

Monsters You Made Song by Burna Boy Featured artist: Chris Martin Produced by LeriQ Album: Twice As Tall Released: 14 August 2020 Self-proclaimed African Giant, Burna Boy has stepped out again saying he's Twice As Tall…

All Audio stories August 2020