TalkGlitz Archive Today’s stories

AudioNaija

Patoranking - Abule

Abule

Song byPatoranking
Produced byTelz
Album:Three
Released:29 July 2020
Nigerian dancehall artist, Patoranking has released"Abule", a track from his next album,"Three"which will also drop anytime soon.

Lyrics

Intro
Hold am tight
Hold am jeje (Go Pon killa)

Verse 1
This is another story oh, from my one
Make I tell you wetin happen for Abule
‘Bout this big party inside my Abule
I went there with my best friend Kunle
Kunle dey there with him gyal-friend Shile
Ghetto gyals them dey like Takasufe
So many pretty gyals dey inside my mule
I just dey wonder say, which kind party eh
Everything yapa, everything dey

Pre-Chorus
Ah, oshey
I get many gyals, wey them dey come from Mowe
AJ boys, them dey like to throw-away (gunshots)
Omo se gobe
We just havin’ fun
We wan’ carry on
Crazy gyals like Mega Thee Stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on

Chorus
That’s why I hold am tight
Hold am jeje (Go)
Hold am tight
Hold am jeje (Go)
That’s why I hold am tight
Hold am jeje (Go)
Hold am tight
Hold am jeje (Go)

Post-Chorus
Go
Go
Go
Go

Verse 2
Omoge whine am, you can do better
Sweet gbedu from Ebute Metta
All the way, to Niger Delta
Na we get am
Plenty ololo
Gyal’em enuff, oh ogologo
I just want sharply take one photo
Before the Baba them tell us to go

Pre-Chorus
Ah, oshey
I get many gyals, wey them dey come from Mowe
AJ boys, them dey like to throw-away (gunshots)
Omo se gobe
We just havin’ fun
We wan’ carry on
Crazy gyals like Mega Thee Stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on

Chorus
That’s why I hold am tight
Hold am jeje (Go)
Hold am tight
Hold am jeje (Go)
That’s why I hold am tight
Hold am jeje (Go)
Hold am tight
Hold am jeje (Go)

Post-Chorus
Go
Go
Go
Go

Outro
Go
Go
Go
Go

Watch on YouTube

More from Audio

Audio

Maleek Berry - Konnect

Konnect Song by Maleek Berry Produced by Maleek Berry Album: Isolation Room Released: 31 July 2020 Talented music producer and singer, Maleek recently dropped a music album, "Isolation Room" and this track, "Konnect" is…

Audio

Reminisce ft. Tiwa Savage - Eja Osan

Eja Osan Song by Reminisce Featured artist: Tiwa Savage Produced by Aivert Album: Vibes & Insha Allah Released: 28 July 2020 Indigenous hip-hop artist, Remilekun Safaru popularly known as Reminisce is out with his Vibes…

Audio

Korede Bello - Hey Baybe (Prod. By Johnny Drille)

Hey Baybe Song by Korede Bello Produced by Johnny Drille Album: Table For Two Released: 24 July 2020 This is an amazing love tune from Korede Bello's Table For Two EP. On the song produced by Johnny Drille, Korede Bello…

Audio

DJ Tunez ft. Wizkid - Cool Me Down

C Cool Me Down Song by DJ Tunez, Wizkid Produced by P2J Album: Made In Lagos Released: 28 July 2020 Straight from the Starboy Entertainment is this brand new tune from DJ Tunez – ‘Cool Me Down’ ft. Wizkid out now.…

All Audio stories July 2020