TalkGlitz Archive Today’s stories

NaijaVideo

Peruzzi - Lagbaja

Lagbaja

Song byPeruzzi
Produced byVstix
Released:7 August 2020
DMW'sPeruzzi hops on a Vstix production to record this amazing new song titled"Lagbaja".

On this track, Peruzzi adopts the new slang on the streets of the Nigerian social media,'na the matter we dey solve'.

Lagbaja video is also out as directed byNaya Effects.

Lyrics:

Call lagbaja. La gba ja
( Ogini ne me nkpo tu a)

(chorus)
Call lagbaja
Say the matter e don turn kasala
Abi you go call fashola
As road block don block ashana o
Na the matter we dey solve
But e no gree solve
Ask her wetin dey sup
E no fit talk

(Verse)
Nwane m disabili
Disability o
Wey you they give me
Wey you they give me so
They make you feeling
Like say you they killy show
You want to finish, want to finish me o
(Ewo nu)
But e no fit work
See oil dey my head
The head too strong

(chorus)
We go gas call lagbaja
Say the matter don turn kasala
Abi make you call Fashola
As road block don block ashana
Na the matter we dey solve since
E no gree solve
Ask her wetin dey sup
E no fit talk

(Verse 2)
You can’t stop my shine
You can’t spoil my beat
You can’t catch my drip
No need to try
But try if you please
No get as e be aih
I , I never did it oh
No no no
I never did it o

(Chorus)
Tell them make them call Lagbaja
Say the matter e don turn kasala
Abi make them call Fashola
As road block don block ashana o
Na the matter we dey solve since
E no gree solve
Ask her wetin they sup
E no fit talk

(Outro)
Call lagbaja
Yeah
Hello
Hello
I know you can hear me
Swaps Swaps
Hello Hello
I know you can hear me
Talk now

Watch on YouTube

More from Video

Video

Fireboy DML - Tattoo

Tattoo Song by Fireboy DML Album: Apollo Released: 12 August 2020 Fireboy DML is not relenting as he makes a quick follow-up to his recent song, "ELI" with another fresh Afrobeat jam, "Tattoo". On this track, Fireboy…

Video

Japesa X Khaligraph Jones - Nyakalaga

Nyakalaga Song by Japesa & Khaligraph Jones Released: 5 August 2020 Japesa and Kaligraph Jones come together to deliver a grand-slamming local hip-hop jam titled "Nyakalaga". The Kenyan rappers take on their heritage to…

Video

Laycon - Unbalanced

Unbalanced Song by Laycon Released: 10 October 2019 Laycon is one the housemates in the Big Brother Naija house currently making waves and this song is dubbed from his Any Given Monday (AGM) Freestyles back in 2019. On…

All Video stories August 2020