TalkGlitz Archive Today’s stories

AudioNaija

Timaya - Don Dada

Don Dada

Song by Timaya Produced by Spotless Album: Gratitude Released: 18 November 2020

This is an energetic and fulfilling sound byPapi Chulo from hisGratitude album which just dropped.

"Don Dada" is another chulo vibe you can escape.

Timaya makes an effortless delivery on the Spotless produced track, listen up!

Lyrics:

Don dada (uhh yeah)
Na we be don dada
(Uhh yeah uhh yeah uhh yeah uhh yeah)
Yeah don dada (uhh yeah)
We be don dada (uhh yeah)
Na we be don dada
(Uhh yeah uhh yeah uhh yeah uhh yeah)

Telli mi, telli me, telli me how you feel eh
The people you dey help say na dem go fuvk you up eeh
Make una telli me, telli me, telli me how you feel eh eh ai (leggo)
The people you show love to na dem go fuvk you up eh
Today broke is a fuvk up (ehn)
I get guys weh I bring up
I pick dem from the bus stop
Now if I call them no dey pick up (for the gbedu weh we dey)
All these guys weh dey insult (continue)
So nice and I won’t stop
My level can never drop
I’m their role model I’m their big boss (for the gbedu weh we dey)
Oooh oo, all the money weh I get I wanna hold it

Yehh! The best investment is on yourself oo
I don’t wanna hear say nobody come pick my call no more

What’s my name? Leggo (don dada) chulo eh
Say again don dada
What’s my name? Call me don dada
Chulo don dada
Chulo I be their don dada
What’s my name? don dada
Say again (don dada) right
What’s my name? (leggo)
Cal me (don dada)
Say my name (don dada)
Leggo!

Every day Everyday Everyday I just dey go
No time no time
Dem dey hate, dem dey hate
Dem dey see say me I get so much loving
I don’t understand how you help a brother
And he turn him back on you
Every day still I die they can never see me fall, that one na lie
Oohh oo, all the money in the world I wanna hold it (stoopid)

Yehh! The best investment is on yourself oo
I don’t wanna hear say nobody come pick my call no more

What’s my name? Leggo (don dada) papi
Say again right ouh (don dada) papi
What’s my name? (don dada) consur
(Don dada) right, i be their (don dada)
What’s my name? chulo eh (don dada)
Say again (don dada) right
What’s my name? (leggo)
Cal me (don dada)
Say my name (don dada)
Leggo!

I love me stoopid stoopid papi papi great chulo
Right

Timaya ⇒ Don Dada

Watch on YouTube

More from Audio

Audio

Cheque - Loco

Loco Song by Cheque Produced by Tempoe Album: Razor EP Released: 5 July 2020 PentHauze rapper, Superboy Cheque reappears with the visuals for "Loco", one of the buzzing tracks from his Razor EP. Lyrics Give me back to…

Audio

Omah Lay - My Bebe

My Bebe Song by Omah Lay Produced by Echo Album: What Have We Done Released: 20 November 2020 Omah Lay smokes the joint out of this awesome beat produced by Echo The Guru to record "My Bebe". The rhythm and bass on this…

Audio

Omah Lay - Confession

Confession Song by Omah Lay Produced by Omah Lay Album: What Have You Done Released: 20 November 2020 "Confession" is one mindblowing track from Omah Lay's latest EP, What Have We Done. Lyrics: Intro: Confession eh…

Audio

Yemi Alade ft. Rudeboy - Deceive

Deceive Song by Yemi Alade Featured artist: Rudeboy Produced by Vtek Album: Empress Released: 20 November 2020 Yemi Alade teams up with the other half of the defunct P Square, Rudeboy and awesome producer, Vtek on this…

All Audio stories November 2020